Difference between revisions of "babialla"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== *bambiala ===Etymology=== * From: ''Hausa'' (common beggar) ===Pronunciation=== * bèbjǎlà <sm2>Pcm-ng-babiala.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-...")
 
Tag: Blanking
 
Line 1: Line 1:
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
*[[bambiala]]
 
  
===Etymology===
 
* From: ''Hausa'' (common beggar)
 
 
===Pronunciation===
 
* bèbjǎlà
 
<sm2>Pcm-ng-babiala.f.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-babiala.m.ogg</sm2>
 
 
===Noun===
 
# Na person wey dey beg for money waka.
 
#:* {{ux|dv|Abeg, I no dey like dey give '''babiala''' money. |(Egbokhare _2020. Please, I dislike giving beggars money.)}}
 
#:* {{ux|dv|'''babiala''' dem dey full everywhere for fridays. |(NSC_Legbeti_2021. You will find beggars everywhere.)}}
 
#:* {{ux|dv|I sory  for dat '''babiala''' wey moto jam. |(NSC_Legbeti_2021. I felt sorry for that beggar hit by a car.)}}
 
# Na anybody wey dey beg for someting [[well well]]
 
#:* {{ux|dv|If you no work hard today, na '''babiala''' work you go do take feed yourself tomorrow.|(NSC_Legbeti_2021. If you do not work hard now, you will turn into a beggar in the future.)}}
 
#:* {{ux|dv|You too dey do '''babiala''' tinz. |(NSC_Legbeti_2021. You beg too much.)}}
 
 
====Synonyms====
 
* [[bara]], [[begybegy]]
 
 
====Translations====
 
* English: ''beggar''.
 

Latest revision as of 13:03, 14 July 2021