backman
Naija
Alternative forms
Etymology
Borrowed from English backman
Pronunciation
- bàkmân
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 9
- Frequency rank in raw corpus: 8597
The word is used more in written texts than orally.
Noun
- Na man wey im role na to dey make sure say ball no enta im side net
- Na backman we want. — (Egbokhare _2020. It's a defender we want.)
- Leon Balogun na central backman wey dey 29 years. — (bbc__63730, __Leon Balogun is a central defender and he is 29years old__)
- backman na dem suppose stand gidigba to make sure deir side no lose. — (NSC_Legbeti _2021. It's a defender's role to protect his team from loosing.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: defender in soccer