backman

Naija

Etymology

From: English backman

Pronunciation

  • bàkmân

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 9
  • Frequency rank in raw corpus: 8597

Noun

  • Na man wey im role na to dey make sure say ball no enta im side net
  • Na backman we want.  — (Egbokhare _2020. It's a defender we want.)
  • Leon Balogun na central backman wey dey 29 years.  — (bbc__63730, __Leon Balogun is a central defender and he is 29years old__)
  • backman na dem suppose stand gidigba to make sure deir side no lose.  — (NSC_Legbeti _2021. It's a defender's role to protect his team from loosing.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: defender in soccer