backman

Naija

Etymology

From: English backman

Pronunciation

  • bàkmân

Play Play

Noun

  • Person wey be sey na im no go let ball enter im side net.
  • Na backman we want.  — (Egbokhare _2020, It's a defender we want.)
  • Leon Balogun na central backman wey dey 29 years.  — (bbc__63730, __Leon Balogun is a central defender and he is 29years old__)team from loosing.)}}

Synonyms

Translations

  • English: defender in soccer