backman
Naija
Etymology
From: English back and man
Pronunciation
- bàkmân
Noun
- Person wey be sey na im no go let ball enter im side net.
- Na backman we want. — (Egbokhare _2020, It's a defender we want.)
- Leon Balogun na central backman wey dey 29 years. — (bbc__63730, __Leon Balogun is a central defender and he is 29years old__)team from loosing.)}}
Synonyms
Translations
- English: defender in soccer