Difference between revisions of "backup"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
<sm2>pcm-ng-backup.m.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-backup.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Noun=== |
− | # | + | # Wetin person dey use when di one wey be di main one no dey. |
− | #: {{ux|dv|Im na player wey dem dey use as '''backup'''. |(NSC_Legbeti_2021 He is a substitute player.)}} | + | #:* {{ux|dv|Im na player wey dem dey use as '''backup'''. |(NSC_Legbeti_2021 He is a substitute player.)}} |
− | #: {{ux|dv|Dis my laptop na '''backup''', I no carry | + | #:* {{ux|dv|Dis my laptop na '''backup''', I no carry di main one today. |(NSC_Legbeti_2021 This laptop is my alternative in case the main one breaks down.)}} |
− | #: {{ux|dv|Some girls dey use sugardaddy dem do '''backup''' to deir young bobos. |(NSC_Legbeti_2021 Some girls use old men as support to the young guys they date.)}} | + | #:* {{ux|dv|Some girls dey use sugardaddy dem do '''backup''' to deir young bobos. |(NSC_Legbeti_2021 Some girls use old men as support to the young guys they date.)}} |
+ | # Ting or person wey dey support person. | ||
+ | #:* {{ux|dv| I talk am sey you for no fit dey talk like dat if you no get '''backup'''. |(NSC_2021, I said it that if you didn't have any back-up, you won't talk like that.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| You [[gats]] get '''backup''' for anyting wey you want do wey concern political matter.|(NSC_2021, You should have a back-up if you want to do anything that concerns politics.)}} | ||
+ | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[backbone]] | * [[backbone]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''substitute | + | * English: ''substitute'', ''back up'' |
Revision as of 12:27, 10 August 2021
Naija
\
Etymology
From: English backup
Pronunciation
- bakùp
Noun
- Wetin person dey use when di one wey be di main one no dey.
- Im na player wey dem dey use as backup. — (NSC_Legbeti_2021 He is a substitute player.)
- Dis my laptop na backup, I no carry di main one today. — (NSC_Legbeti_2021 This laptop is my alternative in case the main one breaks down.)
- Some girls dey use sugardaddy dem do backup to deir young bobos. — (NSC_Legbeti_2021 Some girls use old men as support to the young guys they date.)
- Ting or person wey dey support person.
- I talk am sey you for no fit dey talk like dat if you no get backup. — (NSC_2021, I said it that if you didn't have any back-up, you won't talk like that.)
- You gats get backup for anyting wey you want do wey concern political matter. — (NSC_2021, You should have a back-up if you want to do anything that concerns politics.)
Synonyms
Translations
- English: substitute, back up