Difference between revisions of "backup"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * bákûp |
<sm2>pcm-ng-backup.f.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-backup.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>pcm-ng-backup.m.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-backup.m.ogg</sm2> |
Revision as of 12:28, 10 August 2021
Naija
\
Etymology
From: English backup
Pronunciation
- bákûp
Noun
- Wetin person dey use when di one wey be di main one no dey.
- Im na player wey dem dey use as backup. — (NSC_Legbeti_2021 He is a substitute player.)
- Dis my laptop na backup, I no carry di main one today. — (NSC_Legbeti_2021 This laptop is my alternative in case the main one breaks down.)
- Some girls dey use sugardaddy dem do backup to deir young bobos. — (NSC_Legbeti_2021 Some girls use old men as support to the young guys they date.)
- Ting or person wey dey support person.
- I talk am sey you for no fit dey talk like dat if you no get backup. — (NSC_2021, I said it that if you didn't have any back-up, you won't talk like that.)
- You gats get backup for anyting wey you want do wey concern political matter. — (NSC_2021, You should have a back-up if you want to do anything that concerns politics.)
Synonyms
Translations
- English: substitute, back up