Difference between revisions of "backup"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
\
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''backup''
 
From: English ''backup''
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* bákûp
 
* bákûp

Revision as of 14:45, 24 March 2022

Naija

Etymology

From: English backup

Pronunciation

  • bákûp

Play Play

Noun

  1. Wetin person dey use when di one wey be di main one no dey.
    • Im na player wey dem dey use as backup.  — (NSC_Legbeti_2021, He is a substitute player.)
    • Dis my laptop na backup, I no carry di main one today.  — (NSC_Legbeti_2021, This laptop is my alternative in case the main one breaks down.)
    • Some girls dey use sugardaddy dem do backup to deir young bobos.  — (NSC_Legbeti_2021, Some girls use old men as support to the young guys they date.)
  2. Ting or person wey dey support person.
    • I talk am sey you for no fit dey talk like dat if you no get backup.  — (NSC_2021, I said it that if you didn't have any back-up, you won't talk like that.)
    • You gats get backup for anyting wey you want do wey concern political matter.  — (NSC_2021, You should have a back-up if you want to do anything that concerns politics.)

Synonyms

Translations

  • English: substitute, back up