Difference between revisions of "backup"

 
(9 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
*
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''backup''
 
From: English ''backup''
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* baˇkùp
+
* bákûp
<sm2>Pcm-ng-backup.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-backup.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-backup.m.ogg</sm2>
+
<sm2>pcm-ng-backup.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Noun===
* Frequency in NSC treebank: 148
+
# Wetin person dey use when di one wey be di main one no dey.
* Frequency rank in NSC treebank: 100
+
#:* {{ux|dv|Im na player wey dem dey use as '''backup'''. |(He/She is a substitute player.)}}
* Frequency in raw corpus: 2950
+
#:* {{ux|dv|Dis my laptop na '''backup''', I no carry di main one today. |(This laptop is my alternative in case the main one breaks down.)}}
* Frequency rank in raw corpus: 134
+
#:* {{ux|dv|Some girls dey use sugardaddy dem do '''backup''' to deir young bobos. |(Some girls use old men as support to the young guys they date.)}}
   
+
# Ting or person wey dey support person.
===Adjective===
+
#:* {{ux|dv| I talk am sey you for no fit dey talk like dat if you no get '''backup'''. |(I said it that if you didn't have any back-up, you won't talk like that.)}}
* Na dat ting abi person wey dem dey use only when de main one no good or need to rest.
+
#:* {{ux|dv| You [[gats]] get '''backup''' for anyting wey you want do wey concern political matter.|(You should have a back-up if you want to do anything that concerns politics.)}}
#: {{ux|dv|Im na player wey dem dey use as '''backup'''. |(NSC_Legbeti_2021 He is a substitute player.)}}
 
#: {{ux|dv|Dis my laptop na '''backup''', i no carry de main one today. |(NSC_Legbeti_2021 This laptop is my alternative in case the main one breaks down.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 26: Line 20:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English:
+
* English: ''substitute'', ''back up'' ''fallback, alternative''

Latest revision as of 16:17, 14 February 2024

Naija

Etymology

From: English backup

Pronunciation

  • bákûp

Play Play

Noun

  1. Wetin person dey use when di one wey be di main one no dey.
    • Im na player wey dem dey use as backup.  — (He/She is a substitute player.)
    • Dis my laptop na backup, I no carry di main one today.  — (This laptop is my alternative in case the main one breaks down.)
    • Some girls dey use sugardaddy dem do backup to deir young bobos.  — (Some girls use old men as support to the young guys they date.)
  2. Ting or person wey dey support person.
    • I talk am sey you for no fit dey talk like dat if you no get backup.  — (I said it that if you didn't have any back-up, you won't talk like that.)
    • You gats get backup for anyting wey you want do wey concern political matter.  — (You should have a back-up if you want to do anything that concerns politics.)

Synonyms

Translations

  • English: substitute, back up fallback, alternative