Difference between revisions of "backup"

 
(2 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
\
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''backup''
 
From: English ''backup''
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* bákûp
 
* bákûp
Line 11: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#  Wetin person dey use when di one wey be di main one no dey.
 
#  Wetin person dey use when di one wey be di main one no dey.
#:* {{ux|dv|Im na player wey dem dey use as '''backup'''. |(NSC_Legbeti_2021, He is a substitute player.)}}
+
#:* {{ux|dv|Im na player wey dem dey use as '''backup'''. |(He/She is a substitute player.)}}
#:* {{ux|dv|Dis my laptop na '''backup''', I no carry di main one today. |(NSC_Legbeti_2021, This laptop is my alternative  in case the main one breaks down.)}}
+
#:* {{ux|dv|Dis my laptop na '''backup''', I no carry di main one today. |(This laptop is my alternative  in case the main one breaks down.)}}
#:* {{ux|dv|Some girls dey use sugardaddy dem do '''backup''' to deir young bobos. |(NSC_Legbeti_2021, Some girls use old men as support to the young guys they date.)}}
+
#:* {{ux|dv|Some girls dey use sugardaddy dem do '''backup''' to deir young bobos. |(Some girls use old men as support to the young guys they date.)}}
 
# Ting or person wey dey support person.
 
# Ting or person wey dey support person.
#:* {{ux|dv| I talk am sey you for no fit dey talk like dat if you no get '''backup'''. |(NSC_2021, I said it that if you didn't have any back-up, you won't talk like that.)}}
+
#:* {{ux|dv| I talk am sey you for no fit dey talk like dat if you no get '''backup'''. |(I said it that if you didn't have any back-up, you won't talk like that.)}}
#:* {{ux|dv| You [[gats]] get '''backup''' for anyting wey you want do wey concern political matter.|(NSC_2021, You should have a back-up if you want to do anything that concerns politics.)}}
+
#:* {{ux|dv| You [[gats]] get '''backup''' for anyting wey you want do wey concern political matter.|(You should have a back-up if you want to do anything that concerns politics.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 22: Line 20:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''substitute'', ''back up''
+
* English: ''substitute'', ''back up'' ''fallback, alternative''

Latest revision as of 16:17, 14 February 2024

Naija

Etymology

From: English backup

Pronunciation

  • bákûp

Play Play

Noun

  1. Wetin person dey use when di one wey be di main one no dey.
    • Im na player wey dem dey use as backup.  — (He/She is a substitute player.)
    • Dis my laptop na backup, I no carry di main one today.  — (This laptop is my alternative in case the main one breaks down.)
    • Some girls dey use sugardaddy dem do backup to deir young bobos.  — (Some girls use old men as support to the young guys they date.)
  2. Ting or person wey dey support person.
    • I talk am sey you for no fit dey talk like dat if you no get backup.  — (I said it that if you didn't have any back-up, you won't talk like that.)
    • You gats get backup for anyting wey you want do wey concern political matter.  — (You should have a back-up if you want to do anything that concerns politics.)

Synonyms

Translations

  • English: substitute, back up fallback, alternative