Difference between revisions of "backup"

Line 9: Line 9:
 
<sm2>pcm-ng-backup.m.ogg</sm2>
 
<sm2>pcm-ng-backup.m.ogg</sm2>
  
===Adjective===
+
===Noun===
# Na dat ting abi person wey dem dey use only when de main one no good or need to rest.
+
# Wetin person dey use when di one wey be di main one no dey.
#: {{ux|dv|Im na player wey dem dey use as '''backup'''. |(NSC_Legbeti_2021 He is a substitute player.)}}
+
#:* {{ux|dv|Im na player wey dem dey use as '''backup'''. |(NSC_Legbeti_2021 He is a substitute player.)}}
#: {{ux|dv|Dis my laptop na '''backup''', I no carry de main one today. |(NSC_Legbeti_2021 This laptop is my alternative  in case the main one breaks down.)}}
+
#:* {{ux|dv|Dis my laptop na '''backup''', I no carry di main one today. |(NSC_Legbeti_2021 This laptop is my alternative  in case the main one breaks down.)}}
#: {{ux|dv|Some girls dey use sugardaddy dem do '''backup''' to deir young bobos. |(NSC_Legbeti_2021 Some girls use old men as support to the young guys they date.)}}
+
#:* {{ux|dv|Some girls dey use sugardaddy dem do '''backup''' to deir young bobos. |(NSC_Legbeti_2021 Some girls use old men as support to the young guys they date.)}}
 +
# Ting or person wey dey support person.
 +
#:* {{ux|dv| I talk am sey you for no fit dey talk like dat if you no get '''backup'''. |(NSC_2021, I said it that if you didn't have any back-up, you won't talk like that.)}}
 +
#:* {{ux|dv| You [[gats]] get '''backup''' for anyting wey you want do wey concern political matter.|(NSC_2021, You should have a back-up if you want to do anything that concerns politics.)}}
 +
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[backbone]]
 
* [[backbone]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''substitute
+
* English: ''substitute'', ''back up''

Revision as of 12:27, 10 August 2021

Naija

\

Etymology

From: English backup

Pronunciation

  • bakùp

Play Play

Noun

  1. Wetin person dey use when di one wey be di main one no dey.
    • Im na player wey dem dey use as backup.  — (NSC_Legbeti_2021 He is a substitute player.)
    • Dis my laptop na backup, I no carry di main one today.  — (NSC_Legbeti_2021 This laptop is my alternative in case the main one breaks down.)
    • Some girls dey use sugardaddy dem do backup to deir young bobos.  — (NSC_Legbeti_2021 Some girls use old men as support to the young guys they date.)
  2. Ting or person wey dey support person.
    • I talk am sey you for no fit dey talk like dat if you no get backup.  — (NSC_2021, I said it that if you didn't have any back-up, you won't talk like that.)
    • You gats get backup for anyting wey you want do wey concern political matter.  — (NSC_2021, You should have a back-up if you want to do anything that concerns politics.)

Synonyms

Translations

  • English: substitute, back up