Difference between revisions of "backup"

Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* bakùp
 
* bakùp
<sm2>Pcm-ng-backup.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-backup.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-backup.m.ogg</sm2>
+
<sm2>pcm-ng-backup.m.ogg</sm2>
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===

Revision as of 19:52, 15 July 2021

Naija

\

Etymology

From: English backup

Pronunciation

  • bakùp

Play Play

Adjective

  1. Na dat ting abi person wey dem dey use only when de main one no good or need to rest.
    Im na player wey dem dey use as backup.  — (NSC_Legbeti_2021 He is a substitute player.)
    Dis my laptop na backup, I no carry de main one today.  — (NSC_Legbeti_2021 This laptop is my alternative in case the main one breaks down.)
    Some girls dey use sugardaddy dem do backup to deir young bobos.  — (NSC_Legbeti_2021 Some girls use old men as support to the young guys they date.)

Synonyms

Translations

  • English: substitute