backup

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English backup

Pronunciation

  • baˇkùp


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 148
  • Frequency rank in NSC treebank: 100
  • Frequency in raw corpus: 2950
  • Frequency rank in raw corpus: 134

Adjective

  • Na dat ting abi person wey dem dey use only when de main one no good or need to rest.
  1. Im na player wey dem dey use as backup.  — (NSC_Legbeti_2021 He is a substitute player.)
    Dis my laptop na backup, i no carry de main one today.  — (NSC_Legbeti_2021 This laptop is my alternative in case the main one breaks down.)

Synonyms

Translations

  • English: