backyabomber
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English backyard, bomber .
Pronunciation
- bàkjábɔ́mbà
Noun
- Na girl wey dey sleep around wit men.
- (Egbokhare_2020. She is a promiscuous girl/woman.) — {{{3}}}
- Girls wey be bakyabomber dey get big boobs and big bum. — (NSC_Legbeti_2021. Promiscucuos ladies.)
Synonyms
- [[ashawo
Translations
- English: A promiscous girl.