Difference between revisions of "backyard"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→POS) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
Area wey dey back of house. | Area wey dey back of house. | ||
− | === | + | ===Noun=== |
− | + | # Di area wey dey behind the house. | |
− | + | * {{ux|dv|Di ball dey '''backyard'''. |(The ball is behind the house.)}} | |
− | + | * {{ux|dv|Or maybe na your '''backyard''', you for cut am. |(Did you get it from the back of your house? NST, 38102)}} | |
− | + | # When e be sey something dey local, small, or below person level | |
− | + | * {{ux|dv|I no wan work for '''backyard''' restaurant.Chuy! |(my level is above working at a local or small restaurant. Deuber, 3559)}} | |
− | + | * {{ux|dv|Na my company you dey call '''backyard''' restaurant? |(is it my company you are referring to as local? Deuber, 3560)}} | |
− | + | # Where person get control, advantage, or stronghold | |
− | + | * {{ux|dv|Cameroon President Paul Biya change inside e own '''backyard''' as e put new civil cabinet director and assistant and ministers dem. |(President Paul Biya changed members of his immediate cabinet. BBC,79926)}} | |
− | + | * {{ux|dv|If you dey work for technology field, to live for Yaba go favor you die because your office fit even dey your '''backyard'''. |(If you work in the field of technology, living in Yaba will be a big advantage as you can just find you live close to your workplace since Yaba is the center of technological activities)}} | |
− | + | # woman yansh wey big wella. | |
− | + | * {{ux|dv|Dat chick get better '''backyard''' o. |(That girl has big buttocks.)}} | |
− | + | * {{ux|dv|O boy, dat babe '''backyard''' na die! |(Boy, that girl has large buttocks)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 15:06, 30 September 2020
Naija
Etymology
From: English backyard
Pronunciation
- bàkíjâd
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2604
- Frequency in raw corpus: 20
- Frequency rank in raw corpus: 5363
Definition
Area wey dey back of house.
Noun
- Di area wey dey behind the house.
- Di ball dey backyard. — (The ball is behind the house.)
- Or maybe na your backyard, you for cut am. — (Did you get it from the back of your house? NST, 38102)
- When e be sey something dey local, small, or below person level
- I no wan work for backyard restaurant.Chuy! — (my level is above working at a local or small restaurant. Deuber, 3559)
- Na my company you dey call backyard restaurant? — (is it my company you are referring to as local? Deuber, 3560)
- Where person get control, advantage, or stronghold
- Cameroon President Paul Biya change inside e own backyard as e put new civil cabinet director and assistant and ministers dem. — (President Paul Biya changed members of his immediate cabinet. BBC,79926)
- If you dey work for technology field, to live for Yaba go favor you die because your office fit even dey your backyard. — (If you work in the field of technology, living in Yaba will be a big advantage as you can just find you live close to your workplace since Yaba is the center of technological activities)
- woman yansh wey big wella.
- Dat chick get better backyard o. — (That girl has big buttocks.)
- O boy, dat babe backyard na die! — (Boy, that girl has large buttocks)
Related forms
House, body, woman, area,
Synonyms
- Bakassi, nyash, ikebe, backside,
Antonyms
- Frontage,
- Flat nyash, kpalasa bottom. ironing board.
Translations
- English: Area behind the house, something small or local, one's area of control or advantage, a woman's buttocks