Difference between revisions of "backyard"
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English language | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * bàkíjâd |
<sm2>Pcm-ng-backyard.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-backyard.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-backyard.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-backyard.m.ogg</sm2> | ||
Line 17: | Line 15: | ||
* Frequency rank in raw corpus: 5363 | * Frequency rank in raw corpus: 5363 | ||
− | + | ===Usage=== | |
+ | ===Definition=== | ||
+ | Any area wey fall put for back of a house. | ||
− | === | + | ===POS=== |
− | + | Area behind the house, a woman's buttocks -- Definition in Naija? | |
− | # | + | # |
#: {{ux|dv|Di ball dey '''backyard'''. |(The ball is behind the house.)}} | #: {{ux|dv|Di ball dey '''backyard'''. |(The ball is behind the house.)}} | ||
− | #: {{ux|dv|Dat chick get better '''backyard''' o. |(That girl has | + | #: {{ux|dv|Dat chick get better '''backyard''' o. |(That girl has big buttocks.)}} |
# case (frequency:6) | # case (frequency:6) | ||
#: {{ux|dv|E no tay, e go for '''backyard''' begin vomit with pain. |(katakata__259, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|E no tay, e go for '''backyard''' begin vomit with pain. |(katakata__259, __no translation__)}} | ||
Line 40: | Line 40: | ||
#: {{ux|dv|If you dey work for technology field, to live for Yaba go favour you die because your office fit even dey your '''backyard'''. |(bbc__94683, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|If you dey work for technology field, to live for Yaba go favour you die because your office fit even dey your '''backyard'''. |(bbc__94683, __no translation__)}} | ||
− | ==== | + | ====Related forms==== |
− | + | back, yard, | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * frontage |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: area behind the house, a woman's buttocks | + | * English: ''area behind the house, a woman's buttocks'' |
Revision as of 21:16, 29 September 2020
Naija
Etymology
From: English language
Pronunciation
- bàkíjâd
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2604
- Frequency in raw corpus: 20
- Frequency rank in raw corpus: 5363
Usage
Definition
Any area wey fall put for back of a house.
POS
Area behind the house, a woman's buttocks -- Definition in Naija?
-
- Di ball dey backyard. — (The ball is behind the house.)
- Dat chick get better backyard o. — (That girl has big buttocks.)
- case (frequency:6)
- E no tay, e go for backyard begin vomit with pain. — (katakata__259, __no translation__)
- Dey smell charcoal, and kerosine wey e for cook for backyard. — (NST_cleaned__28254, __no translation__)
- - (frequency:4)
- I no wan work for backyard restaurant.Chuy! — (deuber__3559, __no translation__)
- Na my company you dey call backyard restaurant? — (deuber__3560, __no translation__)
- amod-case-nmod:poss (frequency:3)
- Cameroon President Paul Biya change inside e own backyard as e put new civil cabinet director and assistant and ministers dem. — (bbc__79926, __no translation__)
- Rafsanjani talk say, I believe say na di new assignment wey African Union give President Buhari as di person wey go lead di fight against corruption for Africa ginger am to make dis kain promise, because e no fit be dis kain big-big corruption wey dey happen inside im own backyard fit motivate am. — (bbc__84553, __no translation__)
- nmod:poss (frequency:2)
- Or maybe na your backyard, you for cut am. — (NST_cleaned__38102, __no translation__)
- If you dey work for technology field, to live for Yaba go favour you die because your office fit even dey your backyard. — (bbc__94683, __no translation__)
Related forms
back, yard,
Synonyms
Antonyms
- frontage
Translations
- English: area behind the house, a woman's buttocks