Difference between revisions of "baf"

Line 19: Line 19:
 
* Na plastic basin wey dem dey take baf new born baby.
 
* Na plastic basin wey dem dey take baf new born baby.
  
*#: {{ux|dv|Abeg give me di '''baf''' for outside. |(Please, give me the plastic basin.)}}
+
:* {{ux|dv|Abeg give me di '''baf''' for outside, I wan baf my baby. |(NSC_Legbeti_2021. Please, give me the plastic basin outside, I need to bathe my baby.)}}
 
+
:* {{ux|dv|Na my mama sell dat pink baby '''baf''' wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year. |(NSC_Legbeti_2021. My mother sold that pink coloured baby bath you broke to Mrs Dada when she was pregnant.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''a bath tub or plastic basin made for bathing new babies''.
 
* English: ''a bath tub or plastic basin made for bathing new babies''.
Line 26: Line 26:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* make person wash im body  
 
* make person wash im body  
*#: {{ux|dv|I wan '''baf''' for house. |(Egbokhare, 2020. I want to have my bath at home.)}}
+
====transitive====
 
+
:* {{ux|dv| I beg I wan '''baf''' my dog jare. |(NSC_Legbeti_2021. Please, I want to give my dog a bathe.)}}
 +
:* {{ux|dv|. |(NSC_Legbeti_2021. I want to have my bath at home.)}}
 +
====Intransitive====
 +
:* {{ux|dv|I wan '''baf''' for house. |(Egbokhare, 2020. I want to have my bath at home.)}}
 +
:* {{ux|dv|To '''baf''' dey hungry me. |(NSC_Legbeti_2021. I want to have my bath.)}}
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 
* [[bafup]], [[bafbaf]]
 
* [[bafup]], [[bafbaf]]
 +
*say make person do jazz to get power
 +
:* {{ux|dv|De politician don '''baf''' na im make am get heart. |(NSC_Legbeti_2021. The politician has gone to fortify himself.)}}
 +
:* {{ux|dv|Dat boy wey toast Amaka0 don '''baf''' d. |(NSC_Legbeti_2021. I want to have my bath.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''to bathe''
 
* English: ''to bathe''

Revision as of 14:04, 8 January 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From English: bathe

Pronunciation

  • bâf


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 5
  • Frequency rank in raw corpus: 11343

Noun

  • Na plastic basin wey dem dey take baf new born baby.
  • Abeg give me di baf for outside, I wan baf my baby.  — (NSC_Legbeti_2021. Please, give me the plastic basin outside, I need to bathe my baby.)
  • Na my mama sell dat pink baby baf wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year.  — (NSC_Legbeti_2021. My mother sold that pink coloured baby bath you broke to Mrs Dada when she was pregnant.)

Translations

  • English: a bath tub or plastic basin made for bathing new babies.

Verb

  • make person wash im body

transitive

  • I beg I wan baf my dog jare.  — (NSC_Legbeti_2021. Please, I want to give my dog a bathe.)
  • .  — (NSC_Legbeti_2021. I want to have my bath at home.)

Intransitive

  • I wan baf for house.  — (Egbokhare, 2020. I want to have my bath at home.)
  • To baf dey hungry me.  — (NSC_Legbeti_2021. I want to have my bath.)

Derived forms

  • De politician don baf na im make am get heart.  — (NSC_Legbeti_2021. The politician has gone to fortify himself.)
  • Dat boy wey toast Amaka0 don baf d.  — (NSC_Legbeti_2021. I want to have my bath.)

Synonyms

Translations

  • English: to bathe