Difference between revisions of "baf"

Line 20: Line 20:
 
* make person wash im body  
 
* make person wash im body  
 
====transitive====
 
====transitive====
 +
* Make dem use water and soap wash someting
 +
:* {{ux|dv| Her own na to wake up, '''baff''' dey go school|(NST_cleaned__21573, Hers is to wake up, bathe and go to school.)}}
 +
:* {{ux|dv| Na fuel water we dey use cook and '''baff'''. |(bbc__9136, We make use of water contaminated by petroleum for cooking and bathing.)}}
 
:* {{ux|dv| Abeg I wan '''baf''' my dog jare. |(NSC_Legbeti_2021. Please, I want to give my dog a bathe.)}}
 
:* {{ux|dv| Abeg I wan '''baf''' my dog jare. |(NSC_Legbeti_2021. Please, I want to give my dog a bathe.)}}
 
:* {{ux|dv| I wan go '''baff''' inside de new swimming pool for Ayinla hotel. |(NSC_Legbeti_2021. I want to go and have my bath inside the new swimming pool at Ayinla hotel.)}}
 
:* {{ux|dv| I wan go '''baff''' inside de new swimming pool for Ayinla hotel. |(NSC_Legbeti_2021. I want to go and have my bath inside the new swimming pool at Ayinla hotel.)}}

Revision as of 16:53, 6 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From English: bathe

Pronunciation

  • bâf


Noun

  • Plastic basin wey dem dey take baf new born baby.
  • Abeg give me di baf for outside, I wan baf my baby.  — (NSC_Legbeti_2021. Please, give me the plastic basin outside, I need to bathe my baby.)
  • Na my mama sell dat pink baby baf wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year.  — (NSC_Legbeti_2021. My mother sold that pink coloured baby bath you broke to Mrs Dada when she was pregnant.)

Translations

  • English: a bath tub or plastic basin made for bathing new babies.

Verb

  • make person wash im body

transitive

  • Make dem use water and soap wash someting
  • Her own na to wake up, baff dey go school  — (NST_cleaned__21573, Hers is to wake up, bathe and go to school.)
  • Na fuel water we dey use cook and baff.  — (bbc__9136, We make use of water contaminated by petroleum for cooking and bathing.)
  • Abeg I wan baf my dog jare.  — (NSC_Legbeti_2021. Please, I want to give my dog a bathe.)
  • I wan go baff inside de new swimming pool for Ayinla hotel.  — (NSC_Legbeti_2021. I want to go and have my bath inside the new swimming pool at Ayinla hotel.)

Intransitive

  1. Make person wash im body
    • I wan baf for house.  — (Egbokhare, 2020. I want to have my bath at home.)
    • To baf dey hungry me.  — (NSC_Legbeti_2021. I want to have my bath.)
  2. Na jazz wey person do to fit get power.
    • Di politician don baf, naim make am get mind.  — (NSC_Legbeti_2021, The politician has gone to fortify himself, that's why he is bold.)
  3. Make person don hold im side well well.
    • Dat boy wey toast Amaka don baf?.  — (NSC_Legbeti_2021, That youngman wooing Amaka, is he capable? .)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: to bathe