Difference between revisions of "baf"

Tag: Replaced
 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
==Naija==
+
Go look [[baff]]
===Alternative forms===
 
* [[baff]]
 
===Etymology===
 
* From English: '' bathe''
 
 
 
===Pronunciation===
 
* bâf
 
<sm2>Pcm-ng-baf.f.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-baf.m.ogg</sm2>
 
 
 
===Noun===
 
* Plastic basin wey dem dey take baf new born baby.
 
:* {{ux|dv|Abeg give me di '''baf''' for outside, I wan baf my baby. |(NSC_Legbeti_2021. Please, give me the plastic basin outside, I need to bathe my baby.)}}
 
:* {{ux|dv|Na my mama sell dat pink baby '''baf''' wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year. |(NSC_Legbeti_2021. My mother sold that pink coloured baby bath you broke to Mrs Dada when she was pregnant.)}}
 
====Translations====
 
* English: ''a bath tub or plastic basin made for bathing new babies''.
 
 
 
===Verb===
 
* make person wash im body
 
====transitive====
 
:* {{ux|dv| Abeg I wan '''baf''' my dog jare. |(NSC_Legbeti_2021. Please, I want to give my dog a bathe.)}}
 
:* {{ux|dv| I wan go '''baff''' inside de new swimming pool for Ayinla hotel. |(NSC_Legbeti_2021. I want to go and have my bath inside the new swimming pool at Ayinla hotel.)}}
 
 
 
====Intransitive====
 
# Make person wash im body
 
#:* {{ux|dv|I wan '''baf''' for house. |(Egbokhare, 2020. I want to have my bath at home.)}}
 
:* {{ux|dv|To '''baf''' dey hungry me. |(NSC_Legbeti_2021. I want to have my bath.)}}
 
#Na jazz wey person do to fit get power.
 
:* {{ux|dv|Di politician don '''baf''', naim make am get mind. |(NSC_Legbeti_2021, The politician has gone to fortify himself, that's why he is bold.)}}
 
# Make person don hold im side well well.
 
:* {{ux|dv|Dat boy wey toast Amaka don '''baf'''?. |(NSC_Legbeti_2021, That youngman wooing Amaka, is he capable? .)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
* [[bafup]], [[bafbaf]]
 
====Synonyms====
 
 
 
====Translations====
 
* English: ''to bathe''
 

Latest revision as of 16:58, 6 August 2021

Go look baff