|
|
(3 intermediate revisions by 2 users not shown) |
Line 1: |
Line 1: |
− | ==Naija==
| + | Go look [[baff]] |
− | ===Alternative forms===
| |
− | * [[baff]]
| |
− | ===Etymology===
| |
− | * From English: '' bathe''
| |
− | | |
− | ===Pronunciation===
| |
− | * bâf
| |
− | <sm2>Pcm-ng-baf.f.ogg</sm2>
| |
− | <sm2>Pcm-ng-baf.m.ogg</sm2>
| |
− | | |
− | ===Noun===
| |
− | * Plastic basin wey dem dey take baf new born baby.
| |
− | :* {{ux|dv|Abeg give me di '''baf''' for outside, I wan baf my baby. |(NSC_Legbeti_2021. Please, give me the plastic basin outside, I need to bathe my baby.)}}
| |
− | :* {{ux|dv|Na my mama sell dat pink baby '''baf''' wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year. |(NSC_Legbeti_2021. My mother sold that pink coloured baby bath you broke to Mrs Dada when she was pregnant.)}}
| |
− | ====Translations====
| |
− | * English: ''a bath tub or plastic basin made for bathing new babies''.
| |
− | | |
− | ===Verb===
| |
− | * make person wash im body
| |
− | ====transitive====
| |
− | :* {{ux|dv| Abeg I wan '''baf''' my dog jare. |(NSC_Legbeti_2021. Please, I want to give my dog a bathe.)}}
| |
− | :* {{ux|dv| I wan go '''baff''' inside de new swimming pool for Ayinla hotel. |(NSC_Legbeti_2021. I want to go and have my bath inside the new swimming pool at Ayinla hotel.)}}
| |
− | | |
− | ====Intransitive====
| |
− | # Make person wash im body
| |
− | #:* {{ux|dv|I wan '''baf''' for house. |(Egbokhare, 2020. I want to have my bath at home.)}}
| |
− | #:* {{ux|dv|To '''baf''' dey hungry me. |(NSC_Legbeti_2021. I want to have my bath.)}}
| |
− | #Na jazz wey person do to fit get power.
| |
− | #:* {{ux|dv|Di politician don '''baf''', naim make am get mind. |(NSC_Legbeti_2021, The politician has gone to fortify himself, that's why he is bold.)}}
| |
− | # Make person don hold im side well well.
| |
− | #:* {{ux|dv|Dat boy wey toast Amaka don '''baf'''?. |(NSC_Legbeti_2021, That youngman wooing Amaka, is he capable? .)}}
| |
− | | |
− | ====Derived forms====
| |
− | * [[bafup]], [[bafbaf]]
| |
− | ====Synonyms====
| |
− | | |
− | ====Translations====
| |
− | * English: ''to bathe''
| |