baf

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From English: bathe

Pronunciation

  • bâf


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 5
  • Frequency rank in raw corpus: 11343

Noun

  • Na plastic basin wey dem dey take baf new born baby.
    1. Abeg give me di baf for outside.  — (Please, give me the plastic basin.)

Translations

  • English: a bath tub or plastic basin made for bathing new babies.

Verb

  • make person wash im body
    1. I wan baf for house.  — (Egbokhare, 2020. I want to have my bath at home.)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: to bathe