baf

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From English: bathe

Pronunciation

  • bâf


Noun

  • Na plastic basin wey dem dey take baf new born baby.
  • Abeg give me di baf for outside, I wan baf my baby.  — (NSC_Legbeti_2021. Please, give me the plastic basin outside, I need to bathe my baby.)
  • Na my mama sell dat pink baby baf wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year.  — (NSC_Legbeti_2021. My mother sold that pink coloured baby bath you broke to Mrs Dada when she was pregnant.)

Translations

  • English: a bath tub or plastic basin made for bathing new babies.

Verb

  • make person wash im body

transitive

  • I beg I wan baf my dog jare.  — (NSC_Legbeti_2021. Please, I want to give my dog a bathe.)
  • I wan go baff inside de new swimming pool for Ayinla hotel.  — (NSC_Legbeti_2021. I want to go and have my bath inside the new swimming pool at Ayinla hotel.)

Intransitive

  • I wan baf for house.  — (Egbokhare, 2020. I want to have my bath at home.)
  • To baf dey hungry me.  — (NSC_Legbeti_2021. I want to have my bath.)
  • Na jazz wey person do to fit get power.
  • De politician don baf na im make am get heart.  — (NSC_Legbeti_2021. The politician has gone to fortify himself.)
  • Dat boy wey toast Amaka don baf?.  — (NSC_Legbeti_2021. That youngman wooing Amaka, is he capable? .)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: to bathe