Difference between revisions of "baff"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative form===
 +
[[baf]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''bath''
+
From English: ''bath''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ba:f
+
* bâf
 
<sm2>Pcm-ng-baff.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-baff.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-baff.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-baff.m.ogg</sm2>
 +
 +
===Noun===
 +
* Plastic basin wey dem dey take baf new born baby.
 +
:* {{ux|dv|Abeg give me di '''baff''' for outside, I wan baf my baby. |(NSC_Legbeti_2021. Please, give me the plastic basin outside, I need to bathe my baby.)}}
 +
:* {{ux|dv|Na my mama sell dat pink baby '''baff''' wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year. |(NSC_Legbeti_2021. My mother sold that pink coloured baby bath you broke to Mrs Dada when she was pregnant.)}}
 +
====Translations====
 +
* English: ''a bath tub or plastic basin made for bathing new babies''.
  
 
===Verb===
 
===Verb===
====Intransitive====
+
* make person wash im body
 +
====transitive====
 
* Make dem use water and soap wash someting
 
* Make dem use water and soap wash someting
 
:* {{ux|dv| Her own na to wake up, '''baff''' dey go school|(NST_cleaned__21573, Hers is to wake up, bathe and go to school.)}}
 
:* {{ux|dv| Her own na to wake up, '''baff''' dey go school|(NST_cleaned__21573, Hers is to wake up, bathe and go to school.)}}
 
:* {{ux|dv| Na fuel water we dey use cook and '''baff'''. |(bbc__9136, We make use of water contaminated by petroleum for cooking and bathing.)}}
 
:* {{ux|dv| Na fuel water we dey use cook and '''baff'''. |(bbc__9136, We make use of water contaminated by petroleum for cooking and bathing.)}}
 +
:* {{ux|dv| Abeg I wan '''baff''' my dog jare. |(NSC_Legbeti_2021. Please, I want to give my dog a bathe.)}}
 +
:* {{ux|dv| I wan go '''baff''' inside de new swimming pool for Ayinla hotel. |(NSC_Legbeti_2021. I want to go and have my bath inside the new swimming pool at Ayinla hotel.)}}
  
====Transitive====
+
====Intransitive====
:* {{ux|dv| Na me dey '''baff''' my children for morning. |(NSC_Olukayode.S.M._2020,I bathe my children in the morning.)}}
+
# Make person wash im body
 +
#:* {{ux|dv|I wan '''baff''' for house. |(Egbokhare, 2020. I want to have my bath at home.)}}
 +
#:* {{ux|dv|To '''baff''' dey hungry me. |(NSC_Legbeti_2021, I want to have my bath.)}}
 +
#Na jazz wey person do to fit get power.
 +
#:* {{ux|dv|Di politician don '''baff''', naim make am get mind. |(NSC_Legbeti_2021, The politician has gone to fortify himself, that's why he is bold.)}}
 +
# Make person don hold im side well well.
 +
#:* {{ux|dv|Dat boy wey toast Amaka don '''baff'''?. |(NSC_Legbeti_2021, That young man wooing Amaka, is he capable? .)}}
  
===Related forms===
+
====Derived forms====
 
* [[baff up]]
 
* [[baff up]]
====Synonym====
+
 
* [[wash]]
+
====Synonyms====
====Translation====
+
 
* English: ''take bath'', ''bathe''
+
====Translations====
 +
* English: ''to bathe''

Revision as of 16:57, 6 August 2021

Naija

Alternative form

baf

Etymology

From English: bath

Pronunciation

  • bâf

Play Play

Noun

  • Plastic basin wey dem dey take baf new born baby.
  • Abeg give me di baff for outside, I wan baf my baby.  — (NSC_Legbeti_2021. Please, give me the plastic basin outside, I need to bathe my baby.)
  • Na my mama sell dat pink baby baff wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year.  — (NSC_Legbeti_2021. My mother sold that pink coloured baby bath you broke to Mrs Dada when she was pregnant.)

Translations

  • English: a bath tub or plastic basin made for bathing new babies.

Verb

  • make person wash im body

transitive

  • Make dem use water and soap wash someting
  • Her own na to wake up, baff dey go school  — (NST_cleaned__21573, Hers is to wake up, bathe and go to school.)
  • Na fuel water we dey use cook and baff.  — (bbc__9136, We make use of water contaminated by petroleum for cooking and bathing.)
  • Abeg I wan baff my dog jare.  — (NSC_Legbeti_2021. Please, I want to give my dog a bathe.)
  • I wan go baff inside de new swimming pool for Ayinla hotel.  — (NSC_Legbeti_2021. I want to go and have my bath inside the new swimming pool at Ayinla hotel.)

Intransitive

  1. Make person wash im body
    • I wan baff for house.  — (Egbokhare, 2020. I want to have my bath at home.)
    • To baff dey hungry me.  — (NSC_Legbeti_2021, I want to have my bath.)
  2. Na jazz wey person do to fit get power.
    • Di politician don baff, naim make am get mind.  — (NSC_Legbeti_2021, The politician has gone to fortify himself, that's why he is bold.)
  3. Make person don hold im side well well.
    • Dat boy wey toast Amaka don baff?.  — (NSC_Legbeti_2021, That young man wooing Amaka, is he capable? .)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: to bathe