Difference between revisions of "bafroom"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Na de part of house where dem dey baf | |
:* {{ux|dv|E dey baf for '''bafroom'''. |(Egbokhare_2020. S/He is having his/her bath in the bathroom.)}} | :* {{ux|dv|E dey baf for '''bafroom'''. |(Egbokhare_2020. S/He is having his/her bath in the bathroom.)}} | ||
:* {{ux|dv|Papa say any pikin wey baf for '''bafroom''' come pour water for ground go start to dey baf outside now. |(Legbeti_2021. Any child not careful not to spill water on the floor in the bathroom will henceforth bathe outside.)}} | :* {{ux|dv|Papa say any pikin wey baf for '''bafroom''' come pour water for ground go start to dey baf outside now. |(Legbeti_2021. Any child not careful not to spill water on the floor in the bathroom will henceforth bathe outside.)}} |
Revision as of 00:44, 8 January 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English ' bathroom'.
Pronunciation
- bàfrûm
Noun
- Na de part of house where dem dey baf
- E dey baf for bafroom. — (Egbokhare_2020. S/He is having his/her bath in the bathroom.)
- Papa say any pikin wey baf for bafroom come pour water for ground go start to dey baf outside now. — (Legbeti_2021. Any child not careful not to spill water on the floor in the bathroom will henceforth bathe outside.)
Translations
- English: bathroom