bafroom
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English ' bathroom'.
Pronunciation
- bàfrûm
Noun
Na de part of house where dem dey baf
- E dey baf for bafroom. — (Egbokhare_2020. S/He is having his/her bath in the bathroom.)
- Papa say any pikin wey baf for bafroom come pour water for ground go start to dey baf outside now. — (Legbeti_2021. Any child not careful not to spill water on the floor in the bathroom will henceforth bathe outside.)
Translations
- English: bathroom