bafroom

Revision as of 00:44, 8 January 2021 by 197.210.65.186 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English ' bathroom'.

Pronunciation

  • bàfrûm

Play Play

Noun

  • Na de part of house where dem dey baf
  • E dey baf for bafroom.  — (Egbokhare_2020. S/He is having his/her bath in the bathroom.)
  • Papa say any pikin wey baf for bafroom come pour water for ground go start to dey baf outside now.  — (Legbeti_2021. Any child not careful not to spill water on the floor in the bathroom will henceforth bathe outside.)

Translations

  • English: bathroom