bafroom

Revision as of 16:06, 24 March 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English ' bathroom'.

Pronunciation

  • bàfrûm

Play Play

Noun

  • Part of house/ where people dey live where dem dey baf
  • E dey baf for bafroom.  — (Egbokhare_2020, She He is having his/her bath in the bathroom.)
  • Papa say any pikin wey baf for bafroom con pour water for ground go start to dey baf outside now.  — (Legbeti_2021, Any child not careful not to spill water on the floor in the bathroom will henceforth bathe outside.)

Translations

  • English: bathroom