bafroom
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English bathroom
Pronunciation
- bàfrûm
Noun
- Part of house/ where people dey live where dem dey baf.
- E dey baf for bafroom. — (Egbokhare_2020, She He is having his/her bath in the bathroom.)
- Papa say any pikin wey baf for bafroom con pour water for ground go start to dey baf outside now. — (NSC_2021, Any child not careful not to spill water on the floor in the bathroom will henceforth bathe outside.)
Translations
- English: bathroom