Difference between revisions of "balanceancarry"

Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
*Na make person buy someting come dey pay small small to fit become owner.  
 
*Na make person buy someting come dey pay small small to fit become owner.  
#: {{ux|dv|Dis one na '''balanceancarry''' o. |(Egbokhare_2020. This one is a hired purchase.)}}
+
:* {{ux|dv|Dis one na '''balanceancarry''' o. |(Egbokhare_2020. This one is a hired purchase.)}}
#: {{ux|dv|Dat Okada wey he dey drive today, na '''balanceancarry''' he take buy am.|(The Okada he owns today was bought through hired purchase arrangement.)}}
+
:* {{ux|dv|Dat Okada wey he dey drive today, na '''balanceancarry''' he take buy am.|(The Okada he owns today was bought through hired purchase arrangement.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 17:10, 9 January 2021

Naija

Alternative forms

  • balanceandcarry

Etymology

From: English balance and carry.

Pronunciation

  • bálánsànkárì

Play Play

Noun

  • Na make person buy someting come dey pay small small to fit become owner.
  • Dis one na balanceancarry o.  — (Egbokhare_2020. This one is a hired purchase.)
  • Dat Okada wey he dey drive today, na balanceancarry he take buy am.  — (The Okada he owns today was bought through hired purchase arrangement.)

Synonyms

Translations

  • English: hire purchase