balanceancarry

Revision as of 16:17, 9 January 2021 by 102.89.3.23 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

  • balanceandcarry

Etymology

From: English balance and carry.

Pronunciation

  • bálánsànkárì

Play Play

Noun

  • Na make person buy someting come dey pay small small to fit become owner.
  1. Dis one na balanceancarry o.  — (Egbokhare_2020. This one is a hired purchase.)
    Dat Okada wey he dey drive today, na balanceancarry he take buy am.  — (The Okada he owns today was bought through hired purchase arrangement.)

Synonyms

Translations

  • English: hire purchase