Difference between revisions of "balanceantake"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * balanceandtake ===Etymology=== From: English ''balance and take''. ===Pronunciation=== * bálánsàntǎkè <sm2>Pcm-ng-balanceantake.f.og...")
 
Line 12: Line 12:
  
===Noun===
 
===Noun===
*Na make person buy someting come dey pay small small to fit become owner.
+
*Wetin dey happen wey be sey person buy someting come dey pay small small make e become im own [[kpatakkpata]]
 
:* {{ux|dv|Dis days na '''balanceantake''' win am. |(NSC_Legbeti_2021. These days, one acquire things easily only through hired purchase.)}}
 
:* {{ux|dv|Dis days na '''balanceantake''' win am. |(NSC_Legbeti_2021. These days, one acquire things easily only through hired purchase.)}}
 
:* {{ux|dv|[[beforebefore]] wen Nigeria still good, noting like '''balanceantake'''. people dey pay cash .|(In the past when Nigeria was still good, nobody did hired purchase arrangement, they paid upfront.)}}
 
Revision as of 14:52, 10 August 2021

Naija

Alternative forms

  • balanceandtake

Etymology

From: English balance and take.

Pronunciation

  • bálánsàntǎkè

Noun

  • Wetin dey happen wey be sey person buy someting come dey pay small small make e become im own kpatakkpata
  • Dis days na balanceantake win am.  — (NSC_Legbeti_2021. These days, one acquire things easily only through hired purchase.)
  • beforebefore wen Nigeria still good, noting like balanceantake. people dey pay cash .  — (In the past when Nigeria was still good, nobody did hired purchase arrangement, they paid upfront.)

Synonyms

Translations

  • English: hire purchase