balanceantake

Revision as of 14:52, 10 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

  • balanceandtake

Etymology

From: English balance and take.

Pronunciation

  • bálánsàntǎkè


Noun

  • Wetin dey happen wey be sey person buy someting come dey pay small small make e become im own kpatakkpata
  • Dis days na balanceantake win am.  — (NSC_Legbeti_2021. These days, one acquire things easily only through hired purchase.)
  • beforebefore wen Nigeria still good, noting like balanceantake. people dey pay cash .  — (In the past when Nigeria was still good, nobody did hired purchase arrangement, they paid upfront.)

Synonyms

Translations

  • English: hire purchase