Difference between revisions of "bambiala"

Line 14: Line 14:
 
# Person wey dey waka dey beg for money.
 
# Person wey dey waka dey beg for money.
 
#:* {{ux|dv|Abeg, I no dey like dey give '''bambiala''' money. |(Egbokhare _2020, Please, I dislike giving beggars money.)}}
 
#:* {{ux|dv|Abeg, I no dey like dey give '''bambiala''' money. |(Egbokhare _2020, Please, I dislike giving beggars money.)}}
#:* {{ux|dv|I sory for dat '''bambiala''' wey moto jam. |(NSC_Legbeti_2021, I felt sorry for that beggar hit by a car.)}}
+
#:* {{ux|dv|I soory for dat '''bambiala''' wey moto jam. |(NSC_Legbeti_2021, I felt sorry for that beggar hit by a car.)}}
 
# Person wey dey beg [[well well]].
 
# Person wey dey beg [[well well]].
 
#:* {{ux|dv|If you no work hard today, na '''bambiala''' work you go do take feed yourself tomorrow.|(NSC_Legbeti_2021, If you do not work hard now, you will turn into a beggar in the future.)}}
 
#:* {{ux|dv|If you no work hard today, na '''bambiala''' work you go do take feed yourself tomorrow.|(NSC_Legbeti_2021, If you do not work hard now, you will turn into a beggar in the future.)}}
 
#:* {{ux|dv|You too dey do '''bambiala''' tinz. |(NSC_Legbeti_2021, You beg too much.)}}
 
#:* {{ux|dv|You too dey do '''bambiala''' tinz. |(NSC_Legbeti_2021, You beg too much.)}}
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
*  [[begybegy]]
 
*  [[begybegy]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''beggar''.
+
* English: ''beggar''

Revision as of 16:42, 24 March 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: Hausa

Pronunciation

  • bàmbíálà

Play Play

Noun

  1. Person wey dey waka dey beg for money.
    • Abeg, I no dey like dey give bambiala money.  — (Egbokhare _2020, Please, I dislike giving beggars money.)
    • I soory for dat bambiala wey moto jam.  — (NSC_Legbeti_2021, I felt sorry for that beggar hit by a car.)
  2. Person wey dey beg well well.
    • If you no work hard today, na bambiala work you go do take feed yourself tomorrow.  — (NSC_Legbeti_2021, If you do not work hard now, you will turn into a beggar in the future.)
    • You too dey do bambiala tinz.  — (NSC_Legbeti_2021, You beg too much.)

Synonyms

Translations

  • English: beggar