Difference between revisions of "bambiala"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Person wey dey waka dey beg for money.
+
# Person wey dey waka about dey beg for money.
 
#:* {{ux|dv|Abeg, I no dey like dey give '''bambiala''' money. |(Please, I dislike giving beggars money.)}}
 
#:* {{ux|dv|Abeg, I no dey like dey give '''bambiala''' money. |(Please, I dislike giving beggars money.)}}
 
#:* {{ux|dv|I soory  for dat '''bambiala''' wey moto jam. |(I felt sorry for that beggar hit by a car.)}}
 
#:* {{ux|dv|I soory  for dat '''bambiala''' wey moto jam. |(I felt sorry for that beggar hit by a car.)}}
Line 22: Line 22:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''beggar''
+
* English: ''beggar'', ''itinerant beggar''

Latest revision as of 18:00, 14 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: Hausa

Pronunciation

  • bàmbíálà

Play Play

Noun

  1. Person wey dey waka about dey beg for money.
    • Abeg, I no dey like dey give bambiala money.  — (Please, I dislike giving beggars money.)
    • I soory for dat bambiala wey moto jam.  — (I felt sorry for that beggar hit by a car.)
  2. Person wey dey beg well well.
    • If you no work hard today, na bambiala work you go do take feed yourself tomorrow.  — (If you do not work hard now, you will turn into a beggar in the future.)
    • You too dey do bambiala tinz.  — (You beg too much.)

Synonyms

Translations

  • English: beggar, itinerant beggar