Difference between revisions of "bambiala"

(Created page with "==Naija== * Go look babialla")
 
 
(5 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
* Go look [[babialla]]
+
===Alternative forms===
 +
*[[babiala]]
 +
 
 +
===Etymology===
 +
* From: ''Hausa''
 +
 
 +
===Pronunciation===
 +
* bàmbíálà
 +
<sm2>pcm-ng-babiala.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>pcm-ng-babiala.m.ogg</sm2>
 +
 
 +
===Noun===
 +
# Person wey dey waka about dey beg for money.
 +
#:* {{ux|dv|Abeg, I no dey like dey give '''bambiala''' money. |(Please, I dislike giving beggars money.)}}
 +
#:* {{ux|dv|I soory  for dat '''bambiala''' wey moto jam. |(I felt sorry for that beggar hit by a car.)}}
 +
# Person wey dey beg [[well well]].
 +
#:* {{ux|dv|If you no work hard today, na '''bambiala''' work you go do take feed yourself tomorrow.|(If you do not work hard now, you will turn into a beggar in the future.)}}
 +
#:* {{ux|dv|You too dey do '''bambiala''' tinz. |(You beg too much.)}}
 +
====Synonyms====
 +
*  [[begybegy]]
 +
 
 +
====Translations====
 +
* English: ''beggar'', ''itinerant beggar''

Latest revision as of 18:00, 14 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: Hausa

Pronunciation

  • bàmbíálà

Play Play

Noun

  1. Person wey dey waka about dey beg for money.
    • Abeg, I no dey like dey give bambiala money.  — (Please, I dislike giving beggars money.)
    • I soory for dat bambiala wey moto jam.  — (I felt sorry for that beggar hit by a car.)
  2. Person wey dey beg well well.
    • If you no work hard today, na bambiala work you go do take feed yourself tomorrow.  — (If you do not work hard now, you will turn into a beggar in the future.)
    • You too dey do bambiala tinz.  — (You beg too much.)

Synonyms

Translations

  • English: beggar, itinerant beggar