Difference between revisions of "bambiala"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | * | + | ===Alternative forms=== |
+ | *[[babiala]] | ||
+ | |||
+ | ===Etymology=== | ||
+ | * From: ''Hausa'' | ||
+ | |||
+ | ===Pronunciation=== | ||
+ | * bàmbíálà | ||
+ | <sm2>pcm-ng-babiala.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>pcm-ng-babiala.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | # Person wey dey waka dey beg for money. | ||
+ | #:* {{ux|dv|Abeg, I no dey like dey give '''bambiala''' money. |(Egbokhare _2020, Please, I dislike giving beggars money.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|I sory for dat '''bambiala''' wey moto jam. |(NSC_Legbeti_2021, I felt sorry for that beggar hit by a car.)}} | ||
+ | # Person wey dey beg [[well well]]. | ||
+ | #:* {{ux|dv|If you no work hard today, na '''bambiala''' work you go do take feed yourself tomorrow.|(NSC_Legbeti_2021, If you do not work hard now, you will turn into a beggar in the future.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|You too dey do '''bambiala''' tinz. |(NSC_Legbeti_2021, You beg too much.)}} | ||
+ | |||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[begybegy]] | ||
+ | |||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''beggar''. |
Revision as of 10:22, 3 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
- From: Hausa
Pronunciation
- bàmbíálà
Noun
- Person wey dey waka dey beg for money.
- Abeg, I no dey like dey give bambiala money. — (Egbokhare _2020, Please, I dislike giving beggars money.)
- I sory for dat bambiala wey moto jam. — (NSC_Legbeti_2021, I felt sorry for that beggar hit by a car.)
- Person wey dey beg well well.
- If you no work hard today, na bambiala work you go do take feed yourself tomorrow. — (NSC_Legbeti_2021, If you do not work hard now, you will turn into a beggar in the future.)
- You too dey do bambiala tinz. — (NSC_Legbeti_2021, You beg too much.)
Synonyms
Translations
- English: beggar.