bambiala

Revision as of 16:42, 24 March 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: Hausa

Pronunciation

  • bàmbíálà

Play Play

Noun

  1. Person wey dey waka dey beg for money.
    • Abeg, I no dey like dey give bambiala money.  — (Egbokhare _2020, Please, I dislike giving beggars money.)
    • I soory for dat bambiala wey moto jam.  — (NSC_Legbeti_2021, I felt sorry for that beggar hit by a car.)
  2. Person wey dey beg well well.
    • If you no work hard today, na bambiala work you go do take feed yourself tomorrow.  — (NSC_Legbeti_2021, If you do not work hard now, you will turn into a beggar in the future.)
    • You too dey do bambiala tinz.  — (NSC_Legbeti_2021, You beg too much.)

Synonyms

Translations

  • English: beggar