bambiala
Naija
Alternative forms
Etymology
- From: Hausa
Pronunciation
- bàmbíálà
Noun
- Person wey dey waka about dey beg for money.
- Abeg, I no dey like dey give bambiala money. — (Please, I dislike giving beggars money.)
- I soory for dat bambiala wey moto jam. — (I felt sorry for that beggar hit by a car.)
- Person wey dey beg well well.
- If you no work hard today, na bambiala work you go do take feed yourself tomorrow. — (If you do not work hard now, you will turn into a beggar in the future.)
- You too dey do bambiala tinz. — (You beg too much.)
Synonyms
Translations
- English: beggar, itinerant beggar