Difference between revisions of "band"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''band''. | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 16: | Line 14: | ||
* Frequency in raw corpus: 41 | * Frequency in raw corpus: 41 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 3569 | * Frequency rank in raw corpus: 3569 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | *Na group of people wey dey play music | |
− | + | :* {{ux|dv|I love Fela and his Afrobeat '''band''' die! |(NSC_Legbeti_2021. I love Fela and his Afrobeat band madly.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Di pop star tok say dem no give im '''band''' visa for di show. |(bbc__102698, __The Pop star said his band was denied visa.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Beyoncé wey be di first black woman to headline Coachella, pay tribute to Fela Anikulapo Kuti as her '''band''' perform Zombie. |(bbc__20020, __Beyoncé, the first African woman to headline Coachella paid tribute to Fela Anikulapo Kuti who created Zombie, as her band performed the song.)}} | |
− | + | *Na waist of trouser of skirt | |
− | + | :* {{ux|dv|De '''band''' of the new skirt too loose, help me hold am [[wellwell]]. |(NSC_Legbeti_2021. The waistline of my new skirt is too loose, reduce it.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|De trouser '''band''' done dey tight me, na my papa dash me. |(NSC_Legbeti_2021. The trouser is a dash from my Dad, its now tight around the waistband.)}} | |
− | + | *Na name wey dem dey call drum sometimes | |
− | + | :* {{ux|dv|I like to dey play '''band'''. |(Egbokhare_2020. I like playing drum.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Anyday Joshua come church, everybody dey know. He sabi beat '''band''' no be lie. |(NSC_Legbeti_2021. Once Joshua is in church, the beat of the drum is usually different. He is really an expert)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
− | + | *[[rubberband]], [[waistband]] | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[drum]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: drum band | + | * English: ''drum band, musical band, trouzer band'' |
Revision as of 17:40, 9 January 2021
Naija
Etymology
From: English band.
Pronunciation
- bând
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2753
- Frequency in raw corpus: 41
- Frequency rank in raw corpus: 3569
Noun
- Na group of people wey dey play music
- I love Fela and his Afrobeat band die! — (NSC_Legbeti_2021. I love Fela and his Afrobeat band madly.)
- Di pop star tok say dem no give im band visa for di show. — (bbc__102698, __The Pop star said his band was denied visa.)
- Beyoncé wey be di first black woman to headline Coachella, pay tribute to Fela Anikulapo Kuti as her band perform Zombie. — (bbc__20020, __Beyoncé, the first African woman to headline Coachella paid tribute to Fela Anikulapo Kuti who created Zombie, as her band performed the song.)
- Na waist of trouser of skirt
- De band of the new skirt too loose, help me hold am wellwell. — (NSC_Legbeti_2021. The waistline of my new skirt is too loose, reduce it.)
- De trouser band done dey tight me, na my papa dash me. — (NSC_Legbeti_2021. The trouser is a dash from my Dad, its now tight around the waistband.)
- Na name wey dem dey call drum sometimes
- I like to dey play band. — (Egbokhare_2020. I like playing drum.)
- Anyday Joshua come church, everybody dey know. He sabi beat band no be lie. — (NSC_Legbeti_2021. Once Joshua is in church, the beat of the drum is usually different. He is really an expert)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: drum band, musical band, trouzer band