band

Revision as of 17:40, 9 January 2021 by 102.89.3.23 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English band.

Pronunciation

  • bând

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2753
  • Frequency in raw corpus: 41
  • Frequency rank in raw corpus: 3569

Noun

  • Na group of people wey dey play music
  • I love Fela and his Afrobeat band die!  — (NSC_Legbeti_2021. I love Fela and his Afrobeat band madly.)
  • Di pop star tok say dem no give im band visa for di show.  — (bbc__102698, __The Pop star said his band was denied visa.)
  • Beyoncé wey be di first black woman to headline Coachella, pay tribute to Fela Anikulapo Kuti as her band perform Zombie.  — (bbc__20020, __Beyoncé, the first African woman to headline Coachella paid tribute to Fela Anikulapo Kuti who created Zombie, as her band performed the song.)
  • Na waist of trouser of skirt
  • De band of the new skirt too loose, help me hold am wellwell.  — (NSC_Legbeti_2021. The waistline of my new skirt is too loose, reduce it.)
  • De trouser band done dey tight me, na my papa dash me.  — (NSC_Legbeti_2021. The trouser is a dash from my Dad, its now tight around the waistband.)
  • Na name wey dem dey call drum sometimes
  • I like to dey play band.  — (Egbokhare_2020. I like playing drum.)
  • Anyday Joshua come church, everybody dey know. He sabi beat band no be lie.  — (NSC_Legbeti_2021. Once Joshua is in church, the beat of the drum is usually different. He is really an expert)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: drum band, musical band, trouzer band