Difference between revisions of "bata"

Line 17: Line 17:
 
:*{{ux|dv|My '''bata''' fine pass your own by far. |(NSC_Legbeti_2021, My shoes are more elegant than yours by miles.)}}
 
:*{{ux|dv|My '''bata''' fine pass your own by far. |(NSC_Legbeti_2021, My shoes are more elegant than yours by miles.)}}
 
:*{{ux|dv|Di '''bata''' make sense sha. |(Egbokhare_2020, The shoe is nice.)}}
 
:*{{ux|dv|Di '''bata''' make sense sha. |(Egbokhare_2020, The shoe is nice.)}}
:*{{ux|dv|Di kind '''bata''' wey my mama dey sell na for VI people o. |(NSC_Legbeti_2021, De type of shoes my mother sells re for elites.)}}
+
:*{{ux|dv|Di kind '''bata''' wey my mama dey sell na for VI people o. |(NSC_Legbeti_2021, De type of shoes my mother sells are for elites.)}}
 
:*{{ux|dv|Even to wear '''bata''' for leg, na for, na problem for dem. |(ABJ_INF_07_Street-Children_M__21, To even wear shoe is a problem for them.)}}
 
:*{{ux|dv|Even to wear '''bata''' for leg, na for, na problem for dem. |(ABJ_INF_07_Street-Children_M__21, To even wear shoe is a problem for them.)}}
 
* Na position  
 
* Na position  
 
:*{{ux|dv|De '''bata''' wey Papa die leave for us too big for any of us to wear. |(NSC_Legbeti_2021 My late father left behind shoes too difficult to step into.)}}
 
:*{{ux|dv|De '''bata''' wey Papa die leave for us too big for any of us to wear. |(NSC_Legbeti_2021 My late father left behind shoes too difficult to step into.)}}
 
:*{{ux|dv|John de baptist say e no fit remove Jesus '''bata'''. |(NSC_Legbeti_2020, John the Baptist said he is unable to step into Jesus' role .)}}
 
:*{{ux|dv|John de baptist say e no fit remove Jesus '''bata'''. |(NSC_Legbeti_2020, John the Baptist said he is unable to step into Jesus' role .)}}
 +
 
====Synonyms===
 
====Synonyms===
 
* [[shoe]]
 
* [[shoe]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''shoe, responsibility''
 
* English: ''shoe, responsibility''

Revision as of 13:50, 13 January 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba bata

Pronunciation

  • bàtà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 5
  • Frequency rank in raw corpus: 11295

Noun

  • Someting wey people dey wear cover deir leg take waka.
  • My bata fine pass your own by far.  — (NSC_Legbeti_2021, My shoes are more elegant than yours by miles.)
  • Di bata make sense sha.  — (Egbokhare_2020, The shoe is nice.)
  • Di kind bata wey my mama dey sell na for VI people o.  — (NSC_Legbeti_2021, De type of shoes my mother sells are for elites.)
  • Even to wear bata for leg, na for, na problem for dem.  — (ABJ_INF_07_Street-Children_M__21, To even wear shoe is a problem for them.)
  • Na position
  • De bata wey Papa die leave for us too big for any of us to wear.  — (NSC_Legbeti_2021 My late father left behind shoes too difficult to step into.)
  • John de baptist say e no fit remove Jesus bata.  — (NSC_Legbeti_2020, John the Baptist said he is unable to step into Jesus' role .)

=Synonyms

Translations

  • English: shoe, responsibility