Difference between revisions of "bata"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-bata.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bata.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-bata.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bata.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 13:10, 5 July 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba bata
Pronunciation
- bàtà
Noun
- Someting wey people dey wear cover deir leg take waka.
- My bata fine pass your own. — (NSC_Legbeti_2021, My shoes are more elegant than yours.)
- Di bata make sense sha. — (Egbokhare_2020, The shoe is nice.)
- Di kind bata wey my mama dey sell na for VI people o. — (NSC_Legbeti_2021, De type of shoes my mother sells are for elites.)
- Even to wear bata for leg, na for, na problem for dem. — (ABJ_INF_07_Street-Children_M__21, To even wear shoe is a problem for them.)
- Na position
- De bata wey Papa die leave for us too big for any of us to wear. — (NSC_Legbeti_2021 My late father left behind shoes too difficult to step into.)
- John de baptist say e no fit remove Jesus bata. — (NSC_Legbeti_2020, John the Baptist said he is unable to step into Jesus' role .)
Synonyms
Translations
- English: shoe, responsibility