Difference between revisions of "bata"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Someting wey people dey wear cover deir leg take waka.
+
* Someting wey people dey wear cover deir leg take waka.
#:*{{ux|dv|My '''bata''' fine pass your own. |(NSC_Legbeti_2021, My shoes are more elegant than yours.)}}
+
:*{{ux|dv|My '''bata''' fine pass your own. |(NSC_Legbeti_2021, My shoes are more elegant than yours.)}}
#:*{{ux|dv|Di '''bata''' make sense sha. |(Egbokhare_2020, The shoe is nice.)}}
+
:*{{ux|dv|Di '''bata''' make sense sha. |(Egbokhare_2020, The shoe is nice.)}}
#:*{{ux|dv|Di kind '''bata''' wey my mama dey sell na for VI people o. |(NSC_Legbeti_2021, De type of shoes my mother sells are for elites.)}}
+
:*{{ux|dv|Di kind '''bata''' wey my mama dey sell na for VI people o. |(NSC_Legbeti_2021, De type of shoes my mother sells are for elites.)}}
#:*{{ux|dv|Even to wear '''bata''' for leg, na for, na problem for dem. |(ABJ_INF_07_Street-Children_M__21, To even wear shoe is a problem for them.)}}
+
:*{{ux|dv|Even to wear '''bata''' for leg, na for, na problem for dem. |(ABJ_INF_07_Street-Children_M__21, To even wear shoe is a problem for them.)}}
# Na position
 
#:*{{ux|dv|De '''bata''' wey Papa die leave for us too big for any of us to wear. |(NSC_Legbeti_2021 My late father left behind shoes too difficult to step into.)}}
 
#:*{{ux|dv|John de baptist say e no fit remove Jesus '''bata'''. |(NSC_Legbeti_2020, John the Baptist said he is unable to step into Jesus' role .)}}
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[shoe]]
 
* [[shoe]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''shoe, responsibility''
+
* English: ''shoe''

Revision as of 10:01, 19 July 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba bata (shoe)

Pronunciation

  • bàtà

Play Play

Noun

  • Someting wey people dey wear cover deir leg take waka.
  • My bata fine pass your own.  — (NSC_Legbeti_2021, My shoes are more elegant than yours.)
  • Di bata make sense sha.  — (Egbokhare_2020, The shoe is nice.)
  • Di kind bata wey my mama dey sell na for VI people o.  — (NSC_Legbeti_2021, De type of shoes my mother sells are for elites.)
  • Even to wear bata for leg, na for, na problem for dem.  — (ABJ_INF_07_Street-Children_M__21, To even wear shoe is a problem for them.)

Synonyms

Translations

  • English: shoe