Difference between revisions of "bata"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | #Someting wey people dey wear cover deir leg take waka. | |
− | :*{{ux|dv|My '''bata''' fine pass your own | + | #:*{{ux|dv|My '''bata''' fine pass your own. |(NSC_Legbeti_2021, My shoes are more elegant than yours.)}} |
− | :*{{ux|dv|Di '''bata''' make sense sha. |(Egbokhare_2020, The shoe is nice.)}} | + | #:*{{ux|dv|Di '''bata''' make sense sha. |(Egbokhare_2020, The shoe is nice.)}} |
− | :*{{ux|dv|Di kind '''bata''' wey my mama dey sell na for VI people o. |(NSC_Legbeti_2021, De type of shoes my mother sells are for elites.)}} | + | #:*{{ux|dv|Di kind '''bata''' wey my mama dey sell na for VI people o. |(NSC_Legbeti_2021, De type of shoes my mother sells are for elites.)}} |
− | :*{{ux|dv|Even to wear '''bata''' for leg, na for, na problem for dem. |(ABJ_INF_07_Street-Children_M__21, To even wear shoe is a problem for them.)}} | + | #:*{{ux|dv|Even to wear '''bata''' for leg, na for, na problem for dem. |(ABJ_INF_07_Street-Children_M__21, To even wear shoe is a problem for them.)}} |
− | + | # Na position | |
− | :*{{ux|dv|De '''bata''' wey Papa die leave for us too big for any of us to wear. |(NSC_Legbeti_2021 My late father left behind shoes too difficult to step into.)}} | + | #:*{{ux|dv|De '''bata''' wey Papa die leave for us too big for any of us to wear. |(NSC_Legbeti_2021 My late father left behind shoes too difficult to step into.)}} |
− | :*{{ux|dv|John de baptist say e no fit remove Jesus '''bata'''. |(NSC_Legbeti_2020, John the Baptist said he is unable to step into Jesus' role .)}} | + | #:*{{ux|dv|John de baptist say e no fit remove Jesus '''bata'''. |(NSC_Legbeti_2020, John the Baptist said he is unable to step into Jesus' role .)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 12:20, 11 May 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba bata
Pronunciation
- bàtà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 5
- Frequency rank in raw corpus: 11295
Noun
- Someting wey people dey wear cover deir leg take waka.
- My bata fine pass your own. — (NSC_Legbeti_2021, My shoes are more elegant than yours.)
- Di bata make sense sha. — (Egbokhare_2020, The shoe is nice.)
- Di kind bata wey my mama dey sell na for VI people o. — (NSC_Legbeti_2021, De type of shoes my mother sells are for elites.)
- Even to wear bata for leg, na for, na problem for dem. — (ABJ_INF_07_Street-Children_M__21, To even wear shoe is a problem for them.)
- Na position
- De bata wey Papa die leave for us too big for any of us to wear. — (NSC_Legbeti_2021 My late father left behind shoes too difficult to step into.)
- John de baptist say e no fit remove Jesus bata. — (NSC_Legbeti_2020, John the Baptist said he is unable to step into Jesus' role .)
Synonyms
Translations
- English: shoe, responsibility