bata

Revision as of 14:18, 14 December 2020 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From Yoruba bata (shoe)

Pronunciation

  • bàtà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 5
  • Frequency rank in raw corpus: 11295


Noun

Someting wey people dey wear cover deir leg.

  1. Di bata make sense sha.  — (Egbokhare_2020, The shoe is nice.)
  2. Even to wear bata for leg, na for, na problem for dem.  — (ABJ_INF_07_Street-Children_M__21, To even put shoes on their legs is for... is a problem for them.)
  3. Some of dem sef, we dey see dem, de no even get shoe, de no get bata, for leg,  — (ABJ_INF_07_Street-Children_M__7, Even some of them, we see them... they don't even have shoes on... they don't have footwears.)

Translations

  • English: shoe