bata

Naija

Etymology

From: Yoruba bata

Pronunciation

  • bàtà

Play Play

Noun

  1. Someting wey people dey wear cover deir leg take waka.
    • My bata fine pass your own.  — (NSC_Legbeti_2021, My shoes are more elegant than yours.)
    • Di bata make sense sha.  — (Egbokhare_2020, The shoe is nice.)
    • Di kind bata wey my mama dey sell na for VI people o.  — (NSC_Legbeti_2021, De type of shoes my mother sells are for elites.)
    • Even to wear bata for leg, na for, na problem for dem.  — (ABJ_INF_07_Street-Children_M__21, To even wear shoe is a problem for them.)
  2. Na position
    • De bata wey Papa die leave for us too big for any of us to wear.  — (NSC_Legbeti_2021 My late father left behind shoes too difficult to step into.)
    • John de baptist say e no fit remove Jesus bata.  — (NSC_Legbeti_2020, John the Baptist said he is unable to step into Jesus' role .)

Synonyms

Translations

  • English: shoe, responsibility