bata

Naija

Etymology

From: Yoruba bata (shoe)

Pronunciation

  • bàtà

Play Play

Noun

  • Someting wey people dey wear cover deir leg take waka.
  • My bata fine pass your own.  — (NSC_Legbeti_2021, My shoes are more elegant than yours.)
  • Di bata make sense sha.  — (Egbokhare_2020, The shoe is nice.)
  • Di kind bata wey my mama dey sell na for VI people o.  — (NSC_Legbeti_2021, De type of shoes my mother sells are for elites.)
  • Even to wear bata for leg, na for, na problem for dem.  — (ABJ_INF_07_Street-Children_M__21, To even wear shoe is a problem for them.)

Synonyms

Translations

  • English: shoe