Difference between revisions of "batterycharger"

Line 10: Line 10:
 
<sm2>Pcm-ng-batterycharger.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-batterycharger.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 0
 
* Frequency rank in raw corpus: inf
 
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Na Person wey dey recharge abi repair battery of moto.
 
* Na Person wey dey recharge abi repair battery of moto.

Revision as of 13:12, 5 July 2021

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English battery charger

Pronunciation

  • bátrítʃādʒà

Play

Noun

  • Na Person wey dey recharge abi repair battery of moto.
  • Ikem na batterycharger.  — (Egbokhare_2020, Ikem repairs batteries.)
  • My moto battery just dey carry run down. You know where I go fit see batterycharger?.  — (NSC_Legbeti_2021. My car battery runs down nowadays, do you know where I can get a battery charger?)

Translations

  • English: one who maintains, recharges or repairs car batteries.