batterycharger

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English battery charger

Pronunciation

  • bátrítʃādʒà

Play

Noun

  • Na Person wey dey recharge abi repair battery of moto.
  • Ikem na batterycharger.  — (Egbokhare_2020, Ikem repairs batteries.)
  • My moto battery just dey carry run down. You know where I go fit see batterycharger?.  — (NSC_Legbeti_2021. My car battery runs down nowadays, do you know where I can get a battery charger?)

Translations

  • English: one who maintains, recharges or repairs car batteries.