Difference between revisions of "be"

Line 10: Line 10:
 
<sm2>Pcm-ng-be.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-be.m.ogg</sm2>  
  
===Auxiliary===
+
===Verb (Copula)===
* Word wey dey show sey person, people, ting or wetin many pass one dey as e dey  
+
* Word wey dem dey take show sey person, people, ting or wetin many pass one dey as e dey.
 
:* {{ux|dv| Dem '''be''' tief. |(NSC_2021, They are thieves.)}}
 
:* {{ux|dv| Dem '''be''' tief. |(NSC_2021, They are thieves.)}}
 
:* {{ux|dv| I '''be''' my papa pikin. |(NSC_2021, I am my father's child)}}
 
:* {{ux|dv| I '''be''' my papa pikin. |(NSC_2021, I am my father's child)}}
 
====Translations====
 
* English: ''is'', ''am'', ''are''
 
 
===Verb (Copula)===
 
* Wetin dem dey use take join talk.
 
 
:* {{ux|dv|E '''be''' pastor |(Egbokhare_2020. He/she is a pastor.)}}
 
:* {{ux|dv|E '''be''' pastor |(Egbokhare_2020. He/she is a pastor.)}}
 
:* {{ux|dv|Na im '''be''' sey oder girls no get eye? |(NST_cleaned__26708, __Meaning other girls are not selective.)}}
 
:* {{ux|dv|Na im '''be''' sey oder girls no get eye? |(NST_cleaned__26708, __Meaning other girls are not selective.)}}
Line 31: Line 25:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''am'', ''is''
+
* English: ''am'', ''is'',''are''

Revision as of 17:47, 6 September 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English be

Pronunciation

Play Play

Verb (Copula)

  • Word wey dem dey take show sey person, people, ting or wetin many pass one dey as e dey.
  • Dem be tief.  — (NSC_2021, They are thieves.)
  • I be my papa pikin.  — (NSC_2021, I am my father's child)
  • E be pastor  — (Egbokhare_2020. He/she is a pastor.)
  • Na im be sey oder girls no get eye?  — (NST_cleaned__26708, __Meaning other girls are not selective.)
  • If you and woman fight, she hold your prick Na dead be dat o my, my broda.  — (NSC_Legbeti_2021. If a woman hit your manhood while fighting with you, it may kill you.)
  • Na people wey sabi someting be dat now.  — (NST_cleaned__18410. Those are the wise people.)
  • Even uh... dis uh... polio wey e dey waka wey be sey pikin go, you go born pikin, e no go quick waka!  — (BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__63, Even uh... this uh... polio which is getting around which makes a child... you will give birth to a child and it won't walk on time!)
  • But person wey be sey e go school, e dey pedal come front, na small work, na im we go do for dat person body.  — (BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__28, But for someone who happens to have gone to school, if they're pedalling forward, we just do a bit of work on them.)

Synonyms

  • na

Translations

  • English: am, is,are